Difference between revisions of "nack"

m (Conversion script moved page Nack to nack: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324
+
* [[knack]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English nack
+
From: English ''nack''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 17: Line 17:
 
* Frequency rank in raw corpus: 917
 
* Frequency rank in raw corpus: 917
  
The word is used more in written texts than orally.
+
===Noun===
 
+
#:* {{ux|dv| Give man better '''nack''' and him body go straight. |(NSC_Legbeti_2021. Screw a man well and he would be okay.)}}
 
 
===Particle===
 
nack: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|Before we know wetin dey happen, naim Madrid '''nack''' one o full score. |(NST_cleaned__20351, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But wen hunger '''nack''' pesin, and talent dey, feel free to break dis rule. |(bbc__45042, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Because Jehovah help am, the stone '''nack''' Goliath for front of im head and enter inside im head. |(jw__6331, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wilder, '''nack''' Ortiz two times for ground, before im knock am out for di 10th round for New York. |(bbc__100796, __no translation__)}}
 
# obl:arg-xcomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Akase tok say, ''Dis seven lawmakers plus di former speaker wey dem impeach before, na dem '''nack''' di govnor wit impeachment letter, come give deadline of seven days to follow dia action''. |(bbc__13516, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For Chelsea na im start to call im self di 'Special One' Manchester United manager Jose Mourinho say make tori pipo respect am afta im waka comot from news conference as Tottenham '''nack''' dem 3-0 for house for Premier League. |(bbc__50063, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324
 
 
 
====Antonyms====
 
* beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
nack: to have sex, to charm, to hit with something -- Definition in Naija?
+
#* Na to have sex.
 +
:* {{ux|dv|Ruppy don '''nack''' di babe so o.|( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)}}
 +
#: {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701, __no translation__)}}
 +
: {{ux|dv|E dey sad say na still crime for Nigeria for two adult of same sex to decide to '''nack'''. |(bbc__5204, __no translation__)}}
 +
#* Na to use charm hit person.
 +
:* {{ux|dv|E '''nack''' am talk and believe charm o.|no translation}}
  
 
+
#* Na to hit someting wit someting.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|'''Nack''' di nail wit hammer make e enter.|no translation}}
#: {{ux|dv|Ruppy don '''nack''' di babe so o.|no translation}}
+
:* {{ux|dv|Di search don begin '''nack''' even those wey get money well-well. |(bbc__38146, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|E '''nack''' am talk and believe charm o.|no translation}}
 
#: {{ux|dv|'''Nack''' di nail wit hammer make e enter.|no translation}}
 
# obj (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|Di search don begin '''nack''' even those wey get money well-well. |(bbc__38146, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France '''nack''' dem 4-1. |(bbc__41420, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France '''nack''' dem 4-1. |(bbc__41420, __no translation__)}}
# mark-obj (frequency:5)
+
* Na to put heads togeder.
#: {{ux|dv|Earlier, host kontri Russia do di impossible as dem '''nack''' Spain, di 2010 winners for penarity. |(bbc__46241, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|One time l slap my wife and e dey fine with am because later we '''nack''' head together, find solution to our wahala. |(bbc__5616, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One time l slap my wife and e dey fine with am because later we '''nack''' head together, find solution to our wahala. |(bbc__5616, __no translation__)}}
# nsubj-obj (frequency:5)
+
* Na to carry someting hang for up.
#: {{ux|dv|Na for second half France finish work with anoda five goals dem '''nack''' Nigeria. |(bbc__34490, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As e see am the second time, e carry Balaam go jam wall, na im Balaam leg '''nack''' wall. |(jw__3550, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Two goals from Mohamed Salah help Liverpool '''nack''' Arsenal 3-1 for Anfield. |(bbc__96424, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sterling bank For August, Sterling Bank start di #BankWars afta dem '''nack''' dis post for Twitter |(bbc__92299, __no translation__)}}
 
# obj-obl:mod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Im carry dis one '''nack''' tori people for Tamale. |(bbc__58417, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Lionel Messi score record breaking eight Champions League hat-trick to helep Barcelona '''nack''' PSV Eindhoven 4-0. |(bbc__63978, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E dey sad say na still crime for Nigeria for two adult of same sex to decide to '''nack'''. |(bbc__5204, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di warrior-king begin carry im army enter village to village dey '''nack''' dem strong tin. |(bbc__16332, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But as Chelsea start to drag leg for first half, dey allow Arsenal players plenti space, na so di Gunners say 'thank you', come '''nack''' two goals from Henrikh Mkhitaryan and Nigerian Alex Iwobi. |(bbc__21795, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:2)
 
 
#: {{ux|dv|E be like say anoda shading go soon start afta Sterling Bank '''nack''' billboard wia Guarantee Trust Bank dey do fashion event. |(bbc__43999, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E be like say anoda shading go soon start afta Sterling Bank '''nack''' billboard wia Guarantee Trust Bank dey do fashion event. |(bbc__43999, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na one federal judge Derrick Watson na im '''nack''' di thing temporary restraining order before dem fit start to put di ban for ground from next week. |(bbc__71531, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na one federal judge Derrick Watson na im '''nack''' di thing temporary restraining order before dem fit start to put di ban for ground from next week. |(bbc__71531, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324
+
* [[waya]] [[hit]]
 
 
====Antonyms====
 
* beat 0.78 932, loose 0.72 110, kick 0.71 96, waya 0.70 29, jam 0.68 366, hit 0.68 282, knack 0.67 63, score 0.66 1191, blow 0.65 324
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to have sex, to charm, to hit with something
+
* English: ''To have sex''.  ''To charm''. ''To hit with something''.

Revision as of 17:35, 8 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English nack

Pronunciation

  • nâk


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 330
  • Frequency rank in raw corpus: 917

Noun

    • Give man better nack and him body go straight.  — (NSC_Legbeti_2021. Screw a man well and he would be okay.)

Verb

    • Na to have sex.
  • Ruppy don nack di babe so o.  — ( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)
  1. E prefer to nack dan to watch blue film.  — (bbc__80701, __no translation__)
E dey sad say na still crime for Nigeria for two adult of same sex to decide to nack.  — (bbc__5204, __no translation__)
    • Na to use charm hit person.
  • E nack am talk and believe charm o.  — no translation
    • Na to hit someting wit someting.
  • Nack di nail wit hammer make e enter.  — no translation
  • Di search don begin nack even those wey get money well-well.  — (bbc__38146, __no translation__)
  1. Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1.  — (bbc__41420, __no translation__)
  • Na to put heads togeder.
  1. One time l slap my wife and e dey fine with am because later we nack head together, find solution to our wahala.  — (bbc__5616, __no translation__)
  • Na to carry someting hang for up.
  1. E be like say anoda shading go soon start afta Sterling Bank nack billboard wia Guarantee Trust Bank dey do fashion event.  — (bbc__43999, __no translation__)
    Na one federal judge Derrick Watson na im nack di thing temporary restraining order before dem fit start to put di ban for ground from next week.  — (bbc__71531, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: To have sex. To charm. To hit with something.