nack

Revision as of 17:35, 8 February 2021 by 102.89.3.123 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English nack

Pronunciation

  • nâk


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 330
  • Frequency rank in raw corpus: 917

Noun

    • Give man better nack and him body go straight.  — (NSC_Legbeti_2021. Screw a man well and he would be okay.)

Verb

    • Na to have sex.
  • Ruppy don nack di babe so o.  — ( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)
  1. E prefer to nack dan to watch blue film.  — (bbc__80701, __no translation__)
E dey sad say na still crime for Nigeria for two adult of same sex to decide to nack.  — (bbc__5204, __no translation__)
    • Na to use charm hit person.
  • E nack am talk and believe charm o.  — no translation
    • Na to hit someting wit someting.
  • Nack di nail wit hammer make e enter.  — no translation
  • Di search don begin nack even those wey get money well-well.  — (bbc__38146, __no translation__)
  1. Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1.  — (bbc__41420, __no translation__)
  • Na to put heads togeder.
  1. One time l slap my wife and e dey fine with am because later we nack head together, find solution to our wahala.  — (bbc__5616, __no translation__)
  • Na to carry someting hang for up.
  1. E be like say anoda shading go soon start afta Sterling Bank nack billboard wia Guarantee Trust Bank dey do fashion event.  — (bbc__43999, __no translation__)
    Na one federal judge Derrick Watson na im nack di thing temporary restraining order before dem fit start to put di ban for ground from next week.  — (bbc__71531, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: To have sex. To charm. To hit with something.