Difference between revisions of "nama"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(6 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * námà |
<sm2>Pcm-ng-nama.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-nama.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-nama.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-nama.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Animal wey big, wey get four leg, wey get big horn. | |
− | :*{{ux|dv|Nama dey sabi waka togeder.|( | + | #:* {{ux|dv|Nama dey sabi waka togeder.|(Cows move in herds.)}} |
+ | # Make person talk person secret. | ||
+ | #:* {{ux|dv| No be byforce sey una go chop nama if una want do occasion. If nama no dey, make una chop fish.| (It is not compulsory that you’ll eat beef if you want to do an event. If there is no beef, you can use fish instead.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[nama nama]] | [[nama nama]] | ||
Line 20: | Line 20: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | *English: ''Cow'' | + | *English: ''Cow - Bos taurus'' |
Latest revision as of 19:13, 6 March 2024
Naija
Etymology
- From: Hausa nama meaning animal or meat,
- Name wey science sabipeople dey call am: Bos taurus
Pronunciation
- námà
Noun
- Animal wey big, wey get four leg, wey get big horn.
- Nama dey sabi waka togeder. — (Cows move in herds.)
- Make person talk person secret.
- No be byforce sey una go chop nama if una want do occasion. If nama no dey, make una chop fish. — (It is not compulsory that you’ll eat beef if you want to do an event. If there is no beef, you can use fish instead.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Cow - Bos taurus