Difference between revisions of "nama"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Animal wey big, wey get four leg, wey  get big horn.
+
# Animal wey big, wey get four leg, wey  get big horn.
:*{{ux|dv|Nama dey sabi waka togeder.|(Cows move in herds.)}}
+
#:* {{ux|dv|Nama dey sabi waka togeder.|(Cows move in herds.)}}
 +
# Make person talk person secret.
 +
#:* {{ux|dv| No be byforce sey una go chop nama if una want do occasion. If nama no dey, make una chop fish.| (It is  not compulsory that you’ll eat beef if you want to do an event. If there is no beef, you can use fish instead.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[nama nama]]  
 
[[nama nama]]  
Line 18: Line 20:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
*English: ''Cow''
+
*English: ''Cow - Bos taurus''

Latest revision as of 19:13, 6 March 2024

Naija

Etymology

  • From: Hausa nama meaning animal or meat,
  • Name wey science sabipeople dey call am: Bos taurus

Pronunciation

  • námà

Play Play

Noun

  1. Animal wey big, wey get four leg, wey get big horn.
    • Nama dey sabi waka togeder.  — (Cows move in herds.)
  2. Make person talk person secret.
    • No be byforce sey una go chop nama if una want do occasion. If nama no dey, make una chop fish.  —  (It is not compulsory that you’ll eat beef if you want to do an event. If there is no beef, you can use fish instead.)

Related forms

nama nama

Synonym

malu

Translation

  • English: Cow - Bos taurus