nama

Revision as of 23:24, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • From: Hausa nama meaning animal or meat,
  • Name wey science sabipeople dey call am: Bos taurus

Pronunciation

  • námà

Play Play

Noun

  • Animal wey big, wey get four leg, wey get big horn.
  • Nama dey sabi waka togeder.  — (Cows move in herds.)

Related forms

nama nama

Synonym

malu

Translation

  • English: Cow