nama

Naija

Etymology

From: Hausa nama meaning animal or meat

Pronunciation

  • nàmá

Play Play

Usage

Na Benin side for South south dem dey use am pass.

Noun

Na di name wey de dey call cow

  • Nama dey sabi waka togeder.  — (NSC_Abonyi_2020, Cows move in herd.)

Related forms

nama nama

Synonym

malu

Translation

  • English: Cow