nama
Naija
Etymology
- From: Hausa nama meaning animal or meat,
- Name wey science sabipeople dey call am: Bos taurus
Pronunciation
- nàmá
Noun
Na di name wey de dey call cow
- Nama dey sabi waka togeder. — (NSC_Abonyi_2020, Cows move in herd.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Cow