Difference between revisions of "native doctor"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
 
# Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
#:* {{ux|dv|Dem con call a '''native doctor''' give am.  |( NSC_2021, They now invited a native doctor for him. )}}
+
#:* {{ux|dv|Dem con call a '''native doctor''' give am.  |(They now invited a native doctor for him. )}}
#:* {{ux|dv|Di '''native doctor''' don sama dem wetin di cure be. |( NSC_2021, The native doctor has shown them what the cure is.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''native doctor''' don sama dem wetin di cure be. |(The native doctor has shown them what the cure is.)}}
 
# Person wey dey do [[juju]] for person
 
# Person wey dey do [[juju]] for person
#:* {{ux|dv| Oga stay one place make we know di one wey you dey do. '''Native doctor''' you dey go see abi na [[pastor]]? Talk o. |(NSC_2021, Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)}}
+
#:* {{ux|dv| Oga stay one place make we know di one wey you dey do. '''Native doctor''' you dey go see abi na [[pastor]]? Talk o. |(Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 23:26, 3 June 2023

Naija

Etymology

  • From: English native doctor

Pronunciation

  • nátívdóktò

Play Play

Noun

  1. Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick.
    • Dem con call a native doctor give am.  — (They now invited a native doctor for him. )
    • Di native doctor don sama dem wetin di cure be.  — (The native doctor has shown them what the cure is.)
  2. Person wey dey do juju for person
    • Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Native doctor you dey go see abi na pastor? Talk o.  — (Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)

Synonym

Translation

  • English: native doctor.