Difference between revisions of "native doctor"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
* From: English ''native doctor'' | * From: English ''native doctor'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * nátívdɔ́ktɔ̀ |
<sm2>Pcm-ng-native doctor.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-native doctor.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-native doctor.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-native doctor.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick. | + | # Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick. / Person wey dey use traditional way dey treat people wey dey sick. |
− | #:* {{ux|dv|Dem con call a '''native doctor''' give am. |( | + | #:* {{ux|dv|Dem con call a '''native doctor''' give am. |(They now invited a native doctor for him. )}} |
− | #:* {{ux|dv|Di '''native doctor''' don sama dem wetin di cure be. |( | + | #:* {{ux|dv|Di '''native doctor''' don sama dem wetin di cure be. |(The native doctor has shown them what the cure is.)}} |
# Person wey dey do [[juju]] for person | # Person wey dey do [[juju]] for person | ||
− | #:* {{ux|dv| Oga stay one place make we know di one wey you dey do. '''Native doctor''' you dey go see abi na [[pastor]]? Talk o. |( | + | #:* {{ux|dv| Oga stay one place make we know di one wey you dey do. '''Native doctor''' you dey go see abi na [[pastor]]? Talk o. |(Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 19:16, 6 March 2024
Naija
Etymology
- From: English native doctor
Pronunciation
- nátívdɔ́ktɔ̀
Noun
- Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick. / Person wey dey use traditional way dey treat people wey dey sick.
- Dem con call a native doctor give am. — (They now invited a native doctor for him. )
- Di native doctor don sama dem wetin di cure be. — (The native doctor has shown them what the cure is.)
- Person wey dey do juju for person
- Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Native doctor you dey go see abi na pastor? Talk o. — (Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)
Synonym
Translation
- English: native doctor.