Difference between revisions of "naw"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
# Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
+
# Word wey de dey use dey beg people make dem do someting. Dem still dey use am when e be sey matter don tire person.
 
#:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |(Please eat. You haven't eaten since morning.)}}
 
#:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |(Please eat. You haven't eaten since morning.)}}
 
#:* {{ux|dv| Read am '''naw''', my eye don dey pain me. |(Please read it, my eyes now hurt.)}}
 
#:* {{ux|dv| Read am '''naw''', my eye don dey pain me. |(Please read it, my eyes now hurt.)}}

Latest revision as of 19:17, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

now

Etymology

  • From: English now

Pronunciation

nàú Play Play

Interjection

  1. Word wey de dey use dey beg people make dem do someting. Dem still dey use am when e be sey matter don tire person.
    • Chop naw, you never chop since morning.  — (Please eat. You haven't eaten since morning.)
    • Read am naw, my eye don dey pain me.  — (Please read it, my eyes now hurt.)
  2. word wey de dey use dey talk someting be as be.
    • Dat na di car naw. I tell you sey e dey pass everyday.  — (That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)
    • Na so e be naw. E no get wetin person go do.  — (That's how it is. There is nothing anyone can do.)

Synonym

abeg

Translation

  • English: please