Difference between revisions of "near"

 
Line 9: Line 9:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey someting or person no [[far]].
 
* Sey someting or person no [[far]].
:* {{ux|dv| Our house '''near''' di house wey burn.|(NSC_2021, Our house is located near the house that got burnt.)}}
+
:* {{ux|dv| Our house '''near''' di house wey burn.|(Our house is located near the house that got burnt.)}}
:* {{ux|dv| Di teacher sitdon '''near''' di man wey [[ekelebe]] bin arrest.|(NSC_2021, The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)}}
+
:* {{ux|dv| Di teacher sitdon '''near''' di man wey [[ekelebe]] bin arrest.|(The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[far]]
 
* [[far]]
Line 18: Line 18:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person or someting go reach anoder person or someting.
 
* Make person or someting go reach anoder person or someting.
:* {{ux|dv| You dey fear dog? '''Near''' am, e no really dey bite like dat. |(NSC_2021, Are you afraid of dogs? Go close to it. It doesn't always bite.)}}
+
:* {{ux|dv| You dey fear dog? '''Near''' am, e no really dey bite like dat. |(Are you afraid of dogs? Go close to it. It doesn't always bite.)}}
:* {{ux|dv| I tell am make e no dey '''near''' me. I no understand why e be sey if e dey laugh e go dey beat beat person. |(NSC_2021, I have asked him to stop coming close to me. I don't understand why he hits people repeatedly when he is laughing.)}}
+
:* {{ux|dv| I tell am make e no dey '''near''' me. I no understand why e be sey if e dey laugh e go dey beat beat person. |(I have asked him to stop coming close to me. I don't understand why he hits people repeatedly when he is laughing.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''Go close to''
 
* English: ''Go close to''

Latest revision as of 23:29, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English: near

Pronunciation

  • nɪɛ̂

Play Play

Adjective

  • Sey someting or person no far.
  • Our house near di house wey burn.  — (Our house is located near the house that got burnt.)
  • Di teacher sitdon near di man wey ekelebe bin arrest.  — (The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)

Antonym

Translation

  • English: near

Verb

  • Make person or someting go reach anoder person or someting.
  • You dey fear dog? Near am, e no really dey bite like dat.  — (Are you afraid of dogs? Go close to it. It doesn't always bite.)
  • I tell am make e no dey near me. I no understand why e be sey if e dey laugh e go dey beat beat person.  — (I have asked him to stop coming close to me. I don't understand why he hits people repeatedly when he is laughing.)

Translation

  • English: Go close to