Difference between revisions of "near"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''near'' ===Pronunciation=== nɪɛ̂ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Adjective=== Sey som...") |
(→Naija) |
||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From English: ''near'' | From English: ''near'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | nɪɛ̂ | + | * nɪɛ̂ |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-near.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-near.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | Sey someting or person no [[far]]. | + | * Sey someting or person no [[far]]. |
− | :* {{ux|dv| Our house '''near''' di house wey burn.|( | + | :* {{ux|dv| Our house '''near''' di house wey burn.|(Our house is located near the house that got burnt.)}} |
− | :* {{ux|dv| Di teacher sitdon '''near''' di man wey [[ekelebe]] bin arrest.|( | + | :* {{ux|dv| Di teacher sitdon '''near''' di man wey [[ekelebe]] bin arrest.|(The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[far]] | * [[far]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''near'' | * English: ''near'' | ||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make person or someting go reach anoder person or someting. | ||
+ | :* {{ux|dv| You dey fear dog? '''Near''' am, e no really dey bite like dat. |(Are you afraid of dogs? Go close to it. It doesn't always bite.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| I tell am make e no dey '''near''' me. I no understand why e be sey if e dey laugh e go dey beat beat person. |(I have asked him to stop coming close to me. I don't understand why he hits people repeatedly when he is laughing.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''Go close to'' |
Latest revision as of 23:29, 3 June 2023
Naija
Etymology
From English: near
Pronunciation
- nɪɛ̂
Adjective
- Sey someting or person no far.
- Our house near di house wey burn. — (Our house is located near the house that got burnt.)
- Di teacher sitdon near di man wey ekelebe bin arrest. — (The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)
Antonym
Translation
- English: near
Verb
- Make person or someting go reach anoder person or someting.
- You dey fear dog? Near am, e no really dey bite like dat. — (Are you afraid of dogs? Go close to it. It doesn't always bite.)
- I tell am make e no dey near me. I no understand why e be sey if e dey laugh e go dey beat beat person. — (I have asked him to stop coming close to me. I don't understand why he hits people repeatedly when he is laughing.)
Translation
- English: Go close to