Difference between revisions of "near"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-near.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-near.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-near.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-near.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 15:33, 17 January 2022
Naija
Etymology
From English: near
Pronunciation
- nɪɛ̂
Adjective
- Sey someting or person no far.
- Our house near di house wey burn. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Our house is located near the house that got burnt.)
- Di teacher sitdon near di man wey ekelebe bin arrest. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)
Antonym
Translation
- English: near
Verb
- Make person or someting go reach anoder person or someting
- You dey fear dog? Near am, e no really dey bite like dat. — (NSC_2021, Are you afraid of dogs? Go close to it. It doesn't always bite.)
- I tell am make e no dey near me. I no understand why e be sey if e dey laugh e go dey beat beat person. — (NSC_2021, I have asked him to stop coming close to me. I don't understand why he hits people repeatedly when he is laughing.)
Translation
- English: Go close to