near
Naija
Etymology
From English: near
Pronunciation
- nɪɛ̂
Adjective
- Sey someting or person no far.
- Our house near di house wey burn. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Our house is located near the house that got burnt.)
- Di teacher sitdon near di man wey ekelebe bin arrest. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)
Antonym
Translation
- English: near