near
Naija
Etymology
From English: near
Pronunciation
- nɪɛ̂
Adjective
- Sey someting or person no far.
- Our house near di house wey burn. — (Our house is located near the house that got burnt.)
- Di teacher sitdon near di man wey ekelebe bin arrest. — (The teacher sat beside the man who was arrested by the police.)
Antonym
Translation
- English: near
Verb
- Make person or someting go reach anoder person or someting.
- You dey fear dog? Near am, e no really dey bite like dat. — (Are you afraid of dogs? Go close to it. It doesn't always bite.)
- I tell am make e no dey near me. I no understand why e be sey if e dey laugh e go dey beat beat person. — (I have asked him to stop coming close to me. I don't understand why he hits people repeatedly when he is laughing.)
Translation
- English: Go close to