Difference between revisions of "need"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Someting wey important for person to get wey e no get.
 
#Someting wey important for person to get wey e no get.
#:*{{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |(gumbody__, In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)}}
+
#:*{{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |(NSC_2022, In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)}}
#:*{{ux|dv|As di woman husband don die [[taytay]], she suppose get '''need'''. |(NSC__Agnes__2020, Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)}}
+
#:*{{ux|dv|As di woman husband don die [[taytay]], she suppose get '''need'''. |(NSC_2020, Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)}}
 
# Someting wey dey important to do.
 
# Someting wey dey important to do.
#:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di'''need''' to dey forgive. |(jw_19893. Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}}
+
#:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di '''need''' to dey forgive. |(jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}}
 
#:*{{ux|dv|NCDC say dem dey on alert mode wen di '''need''' go arise. |(bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the '''need''' will arise.)}}
 
#:*{{ux|dv|NCDC say dem dey on alert mode wen di '''need''' go arise. |(bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the '''need''' will arise.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:33, 10 November 2022

Naija

Etymology

From English: need

Pronunciation

  • nìd

Play Play

Noun

  1. Someting wey important for person to get wey e no get.
    • For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop.  — (NSC_2022, In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)
    • As di woman husband don die taytay, she suppose get need.  — (NSC_2020, Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)
  2. Someting wey dey important to do.
    • Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di need to dey forgive.  — (jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
    • NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise.  — (bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise.)

Synonyms

want

Translations

English: Lack

Verb

Transitive

  • Make person want someting wey important for am to get wey e no get.
  • moh we tell dem sey we need forty four thousand.  — (KAD_24_Biography_M__48. We should tell them that we need forty four thousand.)
  • Na dem get soft body, na dem need attention.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
  • Na scapegoat de need.  — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)

Synonyms

want

Translations

  • English: 'need