Difference between revisions of "need"

 
(20 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English '''need'''
+
From English: ''need''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-need.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-need.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 98
 
* Frequency rank in NSC treebank: 137
 
* Frequency in raw corpus: 2791
 
* Frequency rank in raw corpus: 143
 
 
 
===Definition===
 
#when person dey lack someting
 
 
===Noun===
 
===Noun===
#something wey important for person to get wey e no get
+
#Someting wey important for person to get wey e no get.
#:* {{ux|dv|For the NFF Football Awards for Lagos on 1st April 2019 naim dem announce say dem go form welfare foundation for we football legends dem to take care of them wen dem dey in time of '''need'''. |(brila__700. At the NFF Football Awards that took place in Lagos on 1st April 2019, welfare foundation for football legends was to take care of them  in time of '''need''' was announced.)}}
+
#:*{{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |(In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)}}
#:* {{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |(gumbody__in this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more. )}}
+
#:*{{ux|dv|As di woman husband don die [[taytay]], she suppose get '''need'''. |(Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)}}
#something wey dey important to do
+
# Someting wey dey important to do.
#:* {{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see the '''need''' to dey forgive. |(jw_19893. Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}}
+
#:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di '''need''' to dey forgive. |(jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}}
#:* {{ux|dv|NCDC say dem dey on alert mode wen di '''need''' go arise |(bbc__69385,NCDC says they are on the alert mode for when the '''need''' will arise)}}
+
#:*{{ux|dv|NCDC say dem dey on alert mode wen di '''need''' go arise. |(bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the '''need''' will arise.)}}
#:* {{ux|dv|Wetin military '''need''' to do dey very simple, na court dem suppose carry person wey talk wetin dey bad go and no be dem suppose monitor social media. |(bbc__4947, What the military '''need''' to do is very simple; they should take propagandists to the court and not monitor the social media.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[lack]], [[want]], [[poverty]].
+
[[want]]
====Antonyms====
 
* [[surplus]] [[enough]]  
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '''Lack of means'''
+
English: ''Lack''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#wetin be person serious want
+
* Make person want someting wey important for am to get wey e no get.
#: {{ux|dv|Wetin we '''need'''. |(jw__43231, what do we need? )}}
+
:*{{ux|dv|[[moh]] we tell dem sey we '''need''' forty four thousand. |(KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)}}
#: {{ux|dv|Moh we tell dem sey we '''need''' forty four thousand. |(KAD_24_Biography_M__48, That we should tell them that we need forty four thousand.)}}
+
:*{{ux|dv|Na dem get soft body, na dem '''need''' attention. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)}}
#: {{ux|dv|Na dem get soft body, na dem '''need''' attention. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft; they need attention.)}}
+
:*{{ux|dv|Na scapegoat de '''need'''. |(IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)}}
#: {{ux|dv|Dem go con dey pretend for man sey dem no dey, dem no '''need'''… , |(ONI_04_Women_M__62, They'll now prtend for men that they do not they do not need...)}}
 
# cc-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Bible no tell us sey Jehovah get faith or '''need''' faith. |(jw__6681, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Moreover di woman husband don die, and di woman '''need''' companion. |(BEN_21_Love-Matters_DG__59, Moreover, the woman's husband has died and the woman needs companion.)}}
 
#: {{ux|dv|Sister wey im husband don die fit '''need''' person wey go help am repair something for house. |(jw__30901, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Cameroon bin announce say deh '''need''' coach and komot shortlist, but just now na name for 70-year-old deh everiwia. |(bbc__24355, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na scapegoat dey '''need'''. |(IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)}}
 
#: {{ux|dv|Dia names been dey list of people wey dey don give work for National Orthopaedic Hospital inside Kano after dey don pass all di things wey dey '''need''', but fail di compulsory drug test. |(bbc__39820, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
+
[[want]]
====Antonyms====
 
* fit 0.64 19431, ready 0.61 1219, suppose 0.60 3425, continue 0.57 1473, try 0.55 3008, hard 0.54 1094, contribute 0.54 266, enough 0.53 309, gats 0.53 156
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '''Lack'''
+
* English: ''need''

Latest revision as of 23:29, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English: need

Pronunciation

  • nìd

Play Play

Noun

  1. Someting wey important for person to get wey e no get.
    • For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop.  — (In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)
    • As di woman husband don die taytay, she suppose get need.  — (Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)
  2. Someting wey dey important to do.
    • Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di need to dey forgive.  — (jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
    • NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise.  — (bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise.)

Synonyms

want

Translations

English: Lack

Verb

  • Make person want someting wey important for am to get wey e no get.
  • moh we tell dem sey we need forty four thousand.  — (KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)
  • Na dem get soft body, na dem need attention.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
  • Na scapegoat de need.  — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)

Synonyms

want

Translations

  • English: need