Difference between revisions of "need"

 
(12 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''need''
+
From English: ''need''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-need.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-need.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-need.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-need.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 98
 
* Frequency rank in NSC treebank: 137
 
* Frequency in raw corpus: 2791
 
* Frequency rank in raw corpus: 143
 
===Definition===
 
*Make person want someting well well.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Someting wey important for person to get wey e no get.
 
#Someting wey important for person to get wey e no get.
#:*{{ux|dv|For the NFF Football Awards for Lagos on 1st April 2019 naim dem announce say dem go form welfare foundation for we football legends dem to take care of them wen dem dey in time of '''need'''. |(brila__700. At the NFF Football Awards that took place in Lagos on 1st April 2019, welfare foundation for football legends was to take care of them  in time of '''need''' was announced.)}}
+
#:*{{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |(In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)}}
#:*{{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |(gumbody__ In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more. )}}
+
#:*{{ux|dv|As di woman husband don die [[taytay]], she suppose get '''need'''. |(Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)}}
# Someting wey dey important to do
+
# Someting wey dey important to do.
#:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see the '''need''' to dey forgive. |(jw_19893. Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}}
+
#:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di '''need''' to dey forgive. |(jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}}
#:*{{ux|dv|NCDC say dem dey on alert mode wen di '''need''' go arise |(bbc__69385,NCDC says they are on the alert mode for when the '''need''' will arise)}}
+
#:*{{ux|dv|NCDC say dem dey on alert mode wen di '''need''' go arise. |(bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the '''need''' will arise.)}}
#:*{{ux|dv|Wetin military '''need''' to do dey very simple, na court dem suppose carry person wey talk wetin dey bad go and no be dem suppose monitor social media. |(bbc__4947, What the military '''need''' to do is very simple; they should take propagandists to the court and not monitor the social media.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[lack]], [[want]], [[poverty]].
+
[[want]]
====Antonyms====
 
* [[surplus]] [[enough]]  
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '''Lack of means'''
+
English: ''Lack''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
+
* Make person want someting wey important for am to get wey e no get.
# wetin person want wey e no get
+
:*{{ux|dv|[[moh]] we tell dem sey we '''need''' forty four thousand. |(KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)}}
====Transitive====
+
:*{{ux|dv|Na dem get soft body, na dem '''need''' attention. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)}}
#:* {{ux|dv|Moh we tell dem sey we '''need''' forty four thousand. |(KAD_24_Biography_M__48. We should tell them that we need forty four thousand.)}}
+
:*{{ux|dv|Na scapegoat de '''need'''. |(IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)}}
#:* {{ux|dv|Na dem get soft body, na dem '''need''' attention. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)}}
 
#:* {{ux|dv|Bible no tell us sey Jehovah get faith or '''need''' faith. |(jw__6681. The Bible did not say Jehovah has faith or needs to have faith)}}
 
====Intransitive====
 
#:* {{ux|dv|Wetin we '''need'''?. |(jw__43231, what do we need? )}}
 
#:* {{ux|dv|Na scapegoat dey '''need'''. |(IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)}}
 
#:* {{ux|dv|As di woman husband don die tey tey, she suppose get '''need'''. |(NSC__Agnes__2020. Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)}}
 
====Serial Verb====
 
#:* {{ux|dv| Na di woman '''need''' join put confusion for her life since last week. |(NSC__Agnes__2020. The woman's need brought confusion into her life.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[want]], [[desire]].
+
[[want]]
====Antonyms====
 
* [[balans]], [[enof]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '''Lack'''
+
* English: ''need''

Latest revision as of 23:29, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English: need

Pronunciation

  • nìd

Play Play

Noun

  1. Someting wey important for person to get wey e no get.
    • For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop.  — (In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)
    • As di woman husband don die taytay, she suppose get need.  — (Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)
  2. Someting wey dey important to do.
    • Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di need to dey forgive.  — (jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
    • NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise.  — (bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise.)

Synonyms

want

Translations

English: Lack

Verb

  • Make person want someting wey important for am to get wey e no get.
  • moh we tell dem sey we need forty four thousand.  — (KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)
  • Na dem get soft body, na dem need attention.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
  • Na scapegoat de need.  — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)

Synonyms

want

Translations

  • English: need