Difference between revisions of "need"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(11 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''need'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-need.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-need.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-need.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-need.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Someting wey important for person to get wey e no get. | #Someting wey important for person to get wey e no get. | ||
− | #:*{{ux|dv|For | + | #:*{{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |(In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)}} |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|As di woman husband don die [[taytay]], she suppose get '''need'''. |(Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)}} |
− | # Someting wey dey important to do | + | # Someting wey dey important to do. |
− | #:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see | + | #:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di '''need''' to dey forgive. |(jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}} |
− | #:*{{ux|dv|NCDC say dem dey on alert mode wen di '''need''' go arise |(bbc__69385,NCDC says they are on the alert mode for when the '''need''' will arise)}} | + | #:*{{ux|dv|NCDC say dem dey on alert mode wen di '''need''' go arise. |(bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the '''need''' will arise.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[want]] | |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | English: ''Lack'' | |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person want someting wey important for am to get wey e no get. | |
− | + | :*{{ux|dv|[[moh]] we tell dem sey we '''need''' forty four thousand. |(KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Na dem get soft body, na dem '''need''' attention. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Na scapegoat de '''need'''. |(IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[want]] | |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''need'' |
Latest revision as of 23:29, 3 June 2023
Naija
Etymology
From English: need
Pronunciation
- nìd
Noun
- Someting wey important for person to get wey e no get.
- For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop. — (In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)
- As di woman husband don die taytay, she suppose get need. — (Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)
- Someting wey dey important to do.
- Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di need to dey forgive. — (jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
- NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise. — (bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise.)
Synonyms
Translations
English: Lack
Verb
- Make person want someting wey important for am to get wey e no get.
- moh we tell dem sey we need forty four thousand. — (KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)
- Na dem get soft body, na dem need attention. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
- Na scapegoat de need. — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)
Synonyms
Translations
- English: need