Difference between revisions of "need"

Line 15: Line 15:
 
* Frequency rank in raw corpus: 143
 
* Frequency rank in raw corpus: 143
 
===Definition===
 
===Definition===
# when person dey lack someting
+
* When person dey lack someting
 +
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# someting wey important for person to get wey e no get
 
# someting wey important for person to get wey e no get

Revision as of 15:35, 15 October 2020

Naija

Etymology

From: English need

Pronunciation

  • nìd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 98
  • Frequency rank in NSC treebank: 137
  • Frequency in raw corpus: 2791
  • Frequency rank in raw corpus: 143

Definition

  • When person dey lack someting

Noun

  1. someting wey important for person to get wey e no get
    • For the NFF Football Awards for Lagos on 1st April 2019 naim dem announce say dem go form welfare foundation for we football legends dem to take care of them wen dem dey in time of need.  — (brila__700. At the NFF Football Awards that took place in Lagos on 1st April 2019, welfare foundation for football legends was to take care of them in time of need was announced.)
    • For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop.  — (gumbody__in this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more. )
  2. someting wey dey important to do
    • Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see the need to dey forgive.  — (jw_19893. Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
    • NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise  — (bbc__69385,NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise)
    • Wetin military need to do dey very simple, na court dem suppose carry person wey talk wetin dey bad go and no be dem suppose monitor social media.  — (bbc__4947, What the military need to do is very simple; they should take propagandists to the court and not monitor the social media.)

Synonyms

lack, want, poverty.

Antonyms

Translations

  • English: Lack of means

Verb

  1. wetin person want wey e no get

Transitive

    • Moh we tell dem sey we need forty four thousand.  — (KAD_24_Biography_M__48. We should tell them that we need forty four thousand.)
    • Na dem get soft body, na dem need attention.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
    • Bible no tell us sey Jehovah get faith or need faith.  — (jw__6681. The Bible did not say Jehovah has faith or needs to have faith)

Intransitive

    • Wetin we need?.  — (jw__43231, what do we need? )
    • Na scapegoat dey need.  — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)
    • As di woman husband don die tey tey, she suppose get need.  — (NSC__Agnes__2020. Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)

Serial Verb

    • Na di woman need put confusion for her life since last week.  — (NSC__Agnes__2020. The woman's need brought confusion into her life.)

Synonyms

want, desire.

Antonyms

Translations

  • English: Lack