Difference between revisions of "need"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Someting wey important for person to get wey e no get. | #Someting wey important for person to get wey e no get. | ||
− | #:*{{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |( | + | #:*{{ux|dv|For dis matter, dem go consider di '''need''' of country wey never develop. |(In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)}} |
− | #:*{{ux|dv|As di woman husband don die [[taytay]], she suppose get '''need'''. |( | + | #:*{{ux|dv|As di woman husband don die [[taytay]], she suppose get '''need'''. |(Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)}} |
# Someting wey dey important to do. | # Someting wey dey important to do. | ||
#:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di '''need''' to dey forgive. |(jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}} | #:*{{ux|dv|Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di '''need''' to dey forgive. |(jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)}} | ||
Line 23: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make person want someting wey important for am to get wey e no get. | * Make person want someting wey important for am to get wey e no get. | ||
− | :*{{ux|dv|[[moh]] we tell dem sey we '''need''' forty four thousand. |(KAD_24_Biography_M__48 | + | :*{{ux|dv|[[moh]] we tell dem sey we '''need''' forty four thousand. |(KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)}} |
:*{{ux|dv|Na dem get soft body, na dem '''need''' attention. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)}} | :*{{ux|dv|Na dem get soft body, na dem '''need''' attention. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)}} | ||
:*{{ux|dv|Na scapegoat de '''need'''. |(IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)}} | :*{{ux|dv|Na scapegoat de '''need'''. |(IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)}} | ||
Line 33: | Line 32: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: 'need'' | + | * English: ''need'' |
Latest revision as of 23:29, 3 June 2023
Naija
Etymology
From English: need
Pronunciation
- nìd
Noun
- Someting wey important for person to get wey e no get.
- For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop. — (In this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more.)
- As di woman husband don die taytay, she suppose get need. — (Since the woman's husband has passed on for awhile, by now she must have needs.)
- Someting wey dey important to do.
- Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see di need to dey forgive. — (jw_19893, Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
- NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise. — (bbc__69385, NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise.)
Synonyms
Translations
English: Lack
Verb
- Make person want someting wey important for am to get wey e no get.
- moh we tell dem sey we need forty four thousand. — (KAD_24_Biography_M__48, We should tell them that we need forty four thousand.)
- Na dem get soft body, na dem need attention. — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
- Na scapegoat de need. — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)
Synonyms
Translations
- English: need