need

Revision as of 14:50, 15 October 2020 by 154.66.36.58 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English need

Pronunciation

  • nìd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 98
  • Frequency rank in NSC treebank: 137
  • Frequency in raw corpus: 2791
  • Frequency rank in raw corpus: 143


Definition

  1. when person dey lack someting

Noun

  1. something wey important for person to get wey e no get
    • For the NFF Football Awards for Lagos on 1st April 2019 naim dem announce say dem go form welfare foundation for we football legends dem to take care of them wen dem dey in time of need.  — (brila__700. At the NFF Football Awards that took place in Lagos on 1st April 2019, welfare foundation for football legends was to take care of them in time of need was announced.)
    • For dis matter, dem go consider di need of country wey never develop.  — (gumbody__in this matter, the needs of undeveloped countries will be considered more. )
  2. something wey dey important to do
    • Jesus come tell Peter and the other disciples one story wey go help dem see the need to dey forgive.  — (jw_19893. Jesus now told Peter and the other disciples a story to make them understand the importance of forgiveness.)
    • NCDC say dem dey on alert mode wen di need go arise  — (bbc__69385,NCDC says they are on the alert mode for when the need will arise)
    • Wetin military need to do dey very simple, na court dem suppose carry person wey talk wetin dey bad go and no be dem suppose monitor social media.  — (bbc__4947, What the military need to do is very simple; they should take propagandists to the court and not monitor the social media.)

Synonyms

lack, want, poverty.

Antonyms

Translations

  • English: Lack of means

Verb

  1. wetin person want
    • Wetin we need?.  — (jw__43231, what do we need? )
    • Moh we tell dem sey we need forty four thousand.  — (KAD_24_Biography_M__48. We should tell them that we need forty four thousand.)
    • Na dem get soft body, na dem need attention.  — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__34, Their body is soft, so they need attention.)
    • Bible no tell us sey Jehovah get faith or need faith.  — (jw__6681, __no translation__)
    • Moreover di woman husband don die, and di woman need companion.  — (BEN_21_Love-Matters_DG__59, Moreover, the woman's husband has died and the woman needs companion.)
    • Sister wey im husband don die fit need person wey go help am repair something for house.  — (jw__30901, __no translation__)
    • Cameroon bin announce say deh need coach and komot shortlist, but just now na name for 70-year-old deh everiwia.  — (bbc__24355, __no translation__)
    • Na scapegoat dey need.  — (IBA_42_Barrabas_DG__28, It's a scapegoat they need.)
    • Dia names been dey list of people wey dey don give work for National Orthopaedic Hospital inside Kano after dey don pass all di things wey dey need, but fail di compulsory drug test.  — (bbc__39820, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

  • fit 0.64 19431, ready 0.61 1219, suppose 0.60 3425, continue 0.57 1473, try 0.55 3008, hard 0.54 1094, contribute 0.54 266, enough 0.53 309, gats 0.53 156

Translations

  • English: Lack