Difference between revisions of "new"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''new'' ===Pronunciation=== * něw <sm2>Pcm-ng-new.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-new.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Na someting wey still be a...")
 
Line 10: Line 10:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Na someting wey still be as dem make am.  
+
# Na someting wey still be as dem make am.  
 
:* {{ux|dv|De moto na '''new''' one Madam. |(NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)}}
 
:* {{ux|dv|De moto na '''new''' one Madam. |(NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)}}
 
:* {{ux|dv| De '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}}
 
:* {{ux|dv| De '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}}
 
:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}}
 
:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}}
* Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.  
+
# Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.  
 
:* {{ux|dv|De boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}}
 
:* {{ux|dv|De boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}}
 
:* {{ux|dv|Dat new principal still '''new''' to de way we dey run tings here, he go soon belong. |(NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, he will soon be initiated.)}}
 
Revision as of 17:17, 9 February 2021

Naija

Etymology

From: English new

Pronunciation

  • něw

Noun

  1. Na someting wey still be as dem make am.
  • De moto na new one Madam.  — (NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)
  • De new policy wey Government bring so no go still put food for table.  — (NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
  • when I don get money, anyting I buy go must dey new.  — (NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
  1. Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.
  • De boy you meet dat day still new to okrika business.  — (NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
  • Dat new principal still new to de way we dey run tings here, he go soon belong.  — (NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, he will soon be initiated.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: brand new