Difference between revisions of "new"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Na someting wey still be as dem make am. | # Na someting wey still be as dem make am. | ||
− | :* {{ux|dv|De moto na '''new''' one Madam. |(NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)}} | + | #:* {{ux|dv|De moto na '''new''' one Madam. |(NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)}} |
− | :* {{ux|dv| De '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}} | + | #:* {{ux|dv| De '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}} |
− | :* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}} | + | #:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}} |
# Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey. | # Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey. | ||
− | :* {{ux|dv|De boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}} | + | #:* {{ux|dv|De boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dat new principal still '''new''' to de way we dey run tings here, he go soon belong. |(NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, he will soon be initiated.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dat new principal still '''new''' to de way we dey run tings here, he go soon belong. |(NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, he will soon be initiated.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[tear rubber]], [[chasis]] | * [[tear rubber]], [[chasis]] |
Revision as of 17:18, 9 February 2021
Naija
Etymology
From: English new
Pronunciation
- něw
Noun
- Na someting wey still be as dem make am.
- De moto na new one Madam. — (NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)
- De new policy wey Government bring so no go still put food for table. — (NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
- when I don get money, anyting I buy go must dey new. — (NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
- Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.
- De boy you meet dat day still new to okrika business. — (NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
- Dat new principal still new to de way we dey run tings here, he go soon belong. — (NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, he will soon be initiated.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: brand new