Difference between revisions of "new"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* něw | * něw | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-new.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-new.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Make someting still be as dem make am. |
#:* {{ux|dv|Di moto na '''new''' one Madam. |(NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)}} | #:* {{ux|dv|Di moto na '''new''' one Madam. |(NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Di '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}} | #:* {{ux|dv|Di '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}} | ||
#:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}} | #:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}} | ||
− | # | + | # Make person never sabi how dem dey do tings. |
− | #:* {{ux|dv|Di boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |( | + | #:* {{ux|dv|Di boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}} |
#:* {{ux|dv|Dat principal still '''new''' , she never join body wit dem but she go soon [[belong]]. |(NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)}} | #:* {{ux|dv|Dat principal still '''new''' , she never join body wit dem but she go soon [[belong]]. |(NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[tear rubber]], [[chasis]] | + | * [[tear rubber]], [[chasis]], [[JJC]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[old]], [[tokunbo]] | * [[old]], [[tokunbo]] |
Revision as of 16:07, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English new
Pronunciation
- něw
Noun
- Make someting still be as dem make am.
- Di moto na new one Madam. — (NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)
- Di new policy wey Government bring so no go still put food for table. — (NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
- when I don get money, anyting I buy go must dey new. — (NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
- Make person never sabi how dem dey do tings.
- Di boy you meet dat day still new to okrika business. — (NSC_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
- Dat principal still new , she never join body wit dem but she go soon belong. — (NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: brand new