Difference between revisions of "new"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Make someting still be as dem make am. | # Make someting still be as dem make am. | ||
− | #:* {{ux|dv|Di moto na '''new''' one Madam. |( | + | #:* {{ux|dv|Di moto na '''new''' one Madam. |(NSC_2021, The car is completely new.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Di '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |( | + | #:* {{ux|dv|Di '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_2021, The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}} |
− | #:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |( | + | #:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_2021, When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}} |
# Make person never sabi how dem dey do tings. | # Make person never sabi how dem dey do tings. | ||
− | #:* {{ux|dv|Di boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_2021 | + | #:* {{ux|dv|Di boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_2021, The young man you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Dat principal still '''new''' , she never join body wit dem but she go soon [[belong]]. |( | + | #:* {{ux|dv|Dat principal still '''new''' , she never join body wit dem but she go soon [[belong]]. |(NSC_2021, The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[tear rubber]], [[chasis]], [[JJC]] | * [[tear rubber]], [[chasis]], [[JJC]] |
Revision as of 16:37, 10 November 2022
Naija
Etymology
From: English new
Pronunciation
- něw
Noun
- Make someting still be as dem make am.
- Di moto na new one Madam. — (NSC_2021, The car is completely new.)
- Di new policy wey Government bring so no go still put food for table. — (NSC_2021, The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
- when I don get money, anyting I buy go must dey new. — (NSC_2021, When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
- Make person never sabi how dem dey do tings.
- Di boy you meet dat day still new to okrika business. — (NSC_2021, The young man you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
- Dat principal still new , she never join body wit dem but she go soon belong. — (NSC_2021, The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: brand new