Difference between revisions of "new"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Make someting still be as dem make am.  
 
# Make someting still be as dem make am.  
#:* {{ux|dv|Di moto na '''new''' one Madam. |(NSC_2021, The car is completely new.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di moto na '''new''' one Madam. |(The car is completely new.)}}
#:* {{ux|dv|Di '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_2021, The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}}
#:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_2021, When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}}
+
#:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}}
 
# Make person never sabi how dem dey do tings.  
 
# Make person never sabi how dem dey do tings.  
#:* {{ux|dv|Di boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_2021, The young man you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(The young man you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}}
#:* {{ux|dv|Dat principal still '''new''' , she never join body wit dem but she go soon [[belong]]. |(NSC_2021, The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dat principal still '''new''' , she never join body wit dem but she go soon [[belong]]. |(The new principal hasn't learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[tear rubber]], [[chasis]], [[JJC]]
 
* [[tear rubber]], [[chasis]], [[JJC]]

Revision as of 23:30, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English new

Pronunciation

  • něw

Play Play

Noun

  1. Make someting still be as dem make am.
    • Di moto na new one Madam.  — (The car is completely new.)
    • Di new policy wey Government bring so no go still put food for table.  — (The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
    • when I don get money, anyting I buy go must dey new.  — (When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
  2. Make person never sabi how dem dey do tings.
    • Di boy you meet dat day still new to okrika business.  — (The young man you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
    • Dat principal still new , she never join body wit dem but she go soon belong.  — (The new principal hasn't learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: brand new