Difference between revisions of "new"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na someting wey still be as dem make am.  
+
# Someting wey still be as dem make am.  
#:* {{ux|dv|De moto na '''new''' one Madam. |(NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di moto na '''new''' one Madam. |(NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)}}
#:* {{ux|dv| De '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''new''' policy wey Government bring so no go still put food for table. |(NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)}}
 
#:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}}
 
#:* {{ux|dv|when I don get money, anyting I buy go must dey '''new'''. |(NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)}}
 
# Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.  
 
# Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.  
#:* {{ux|dv|De boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di boy you meet dat day still '''new''' to [[okrika]] business. |(NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)}}
#:* {{ux|dv|Dat new principal still '''new''' to de way we dey run tings here, he go soon belong. |(NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, he will soon be initiated.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dat principal still '''new''' , she never join body wit dem but he go soon [[belong]]. |(NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[tear rubber]], [[chasis]]
 
* [[tear rubber]], [[chasis]]

Revision as of 14:27, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English new

Pronunciation

  • něw


Noun

  1. Someting wey still be as dem make am.
    • Di moto na new one Madam.  — (NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)
    • Di new policy wey Government bring so no go still put food for table.  — (NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
    • when I don get money, anyting I buy go must dey new.  — (NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
  2. Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.
    • Di boy you meet dat day still new to okrika business.  — (NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
    • Dat principal still new , she never join body wit dem but he go soon belong.  — (NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: brand new