Difference between revisions of "new"

Line 19: Line 19:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[tear rubber]], [[chasis]], [[JJC]]
 
* [[tear rubber]], [[chasis]], [[JJC]]
 +
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[old]], [[tokunbo]]
 
* [[old]], [[tokunbo]]

Revision as of 16:08, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English new

Pronunciation

  • něw

Play Play

Noun

  1. Make someting still be as dem make am.
    • Di moto na new one Madam.  — (NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)
    • Di new policy wey Government bring so no go still put food for table.  — (NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
    • when I don get money, anyting I buy go must dey new.  — (NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
  2. Make person never sabi how dem dey do tings.
    • Di boy you meet dat day still new to okrika business.  — (NSC_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
    • Dat principal still new , she never join body wit dem but she go soon belong.  — (NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: brand new