new

Revision as of 17:17, 9 February 2021 by 154.66.39.117 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English new

Pronunciation

  • něw


Noun

  1. Na someting wey still be as dem make am.
  • De moto na new one Madam.  — (NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)
  • De new policy wey Government bring so no go still put food for table.  — (NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
  • when I don get money, anyting I buy go must dey new.  — (NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
  1. Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.
  • De boy you meet dat day still new to okrika business.  — (NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
  • Dat new principal still new to de way we dey run tings here, he go soon belong.  — (NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, he will soon be initiated.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: brand new