new
Naija
Etymology
From: English new
Pronunciation
- něw
Noun
- Na someting wey still be as dem make am.
- De moto na new one Madam. — (NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)
- De new policy wey Government bring so no go still put food for table. — (NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
- when I don get money, anyting I buy go must dey new. — (NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
- Person wey never sabi how dem dey do tings for where him dey.
- De boy you meet dat day still new to okrika business. — (NSC_Legbeti_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
- Dat new principal still new to de way we dey run tings here, he go soon belong. — (NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, he will soon be initiated.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: brand new