new
Naija
Etymology
From: English new
Pronunciation
- něw
Noun
- Make someting still be as dem make am.
- Di moto na new one Madam. — (NSC_Legbeti_2021. The car is completely new.)
- Di new policy wey Government bring so no go still put food for table. — (NSC_Legbeti_2021. The new government policy will not still alleviate hunger in the land.)
- when I don get money, anyting I buy go must dey new. — (NSC_Legbeti_2021. When I become rich, I will buy only brand new stuffs.)
- Make person never sabi how dem dey do tings.
- Di boy you meet dat day still new to okrika business. — (NSC_2021. The youngman you met is untrained in the act of trading in second hand cloths.)
- Dat principal still new , she never join body wit dem but she go soon belong. — (NSC_Legbeti_2021. The new principal hasnt learn how things are done here, she will soon be taught their evil deeds.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: brand new