nkwobi
Naija
Etymology
From: Igbo nkwobi meaning delicacy
Pronunciation
- ńkwóbì
Noun
- Different join join meat wey dem dey take cook correct soup
- We still dey find where dem dey sell nkwobi for Ibadan, we never see. — (NSC_Abonyi_2020, We have yet to find somewhere that the delicacy of meat assortment is sold in Ibadan.)
- Who no get cash no fit buy nkwobi. — (NSC_Abonyi_2020, The sauce of meat assortment is expensive.)
Synonym
Translation
English: Sauce delicacy of meat assortment