nkwobi

Naija

Etymology

From: Igbo nkwobi meaning delicacy

Pronunciation

  • nkwòbí

Play Play

Noun

Different join join meat wey dem de take cook correct soup

  • We still dey find where dem dey sell nkwobi for Ibadan, we never see.  — (NSC_Abonyi_2020, We have yet to find somewhere that the delicacy of meat assortment is sold in Ibadan.)
  • Who no get cash no fit buy nkwobi.  — (NSC_Abonyi_2020, The sauce of meat assortment is expensive.)

Synonym

gwongwo, isiewu

Translation

English: Sauce delicacy of meat assortment