Difference between revisions of "noting"

Line 9: Line 9:
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
 
* When someting no dey.
 
* When someting no dey.
:* {{ux|dv| Everywhere just dry for here, '''noting''' to [[ginger]] person. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, The place is dull, there is nothing to excite someone. )}}
+
:* {{ux|dv| Everywhere just dry for here, '''noting''' to [[ginger]] person. |(NSC_2021, The place is dull, there is nothing to excite someone.)}}
:* {{ux|dv| Noting dey dis house for person to [[chop]].|( NSC_Olukayode.S.M_2021, There is no food in the house. )}}
+
:* {{ux|dv| Noting dey dis house for person to [[chop]].|( NSC_2021, There is no food in the house.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[everyting]]
 
* [[everyting]]
Line 16: Line 16:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''nothing''
 
* English: ''nothing''
 +
 
===Idiom===
 
===Idiom===
 
# Sey person de anoder person back dey support am for wetin e dey do.
 
# Sey person de anoder person back dey support am for wetin e dey do.

Revision as of 04:22, 13 November 2022

Naija

Etymology

From English: nothing

Pronunciation

  • nɔ́tìn

Play Play

Pronoun

  • When someting no dey.
  • Everywhere just dry for here, noting to ginger person.  — (NSC_2021, The place is dull, there is nothing to excite someone.)
  • Noting dey dis house for person to chop.  — ( NSC_2021, There is no food in the house.)

Antonym

Translation

  • English: nothing

Idiom

  1. Sey person de anoder person back dey support am for wetin e dey do.
    • Guy notin do you na you go win dat election.  — (NSC_2021, Bro we've got your back, you will definitely win the election.)
    • My mama tell me say make I no worry sey noting do me.  — (NSC_2021, My mother told me to put my mind at ease that I have her support.)
  2. When every every dey fine with person.
    • You dey okay paddy? Notin do me.  — (NSC_2021, Are you okay? I am fine.)
    • Notin do you collect di injection.  — ( NSC_2021, You'll be fine so take the injection.)

Translations

  • English: to be fine, to have someone's back/ support