Difference between revisions of "noting"
(→Idiom) |
|||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
* When someting no dey. | * When someting no dey. | ||
− | :* {{ux|dv| Everywhere just dry for here, '''noting''' to [[ginger]] person. |( | + | :* {{ux|dv| Everywhere just dry for here, '''noting''' to [[ginger]] person. |(The place is dull, there is nothing to excite someone.)}} |
− | :* {{ux|dv| Noting dey dis house for person to [[chop]].|( | + | :* {{ux|dv| Noting dey dis house for person to [[chop]].|(There is no food in the house.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[everyting]] | * [[everyting]] | ||
Line 19: | Line 19: | ||
===Idiom=== | ===Idiom=== | ||
# Sey person de anoder person back dey support am for wetin e dey do. | # Sey person de anoder person back dey support am for wetin e dey do. | ||
− | #:* {{ux|dv| Guy '''notin do you''' na you go win dat election. |( | + | #:* {{ux|dv| Guy '''notin do you''' na you go win dat election. |(Bro we've got your back, you will definitely win the election.)}} |
− | #:* {{ux|dv| My mama tell me say make I no worry sey '''noting do me'''.|( | + | #:* {{ux|dv| My mama tell me say make I no worry sey '''noting do me'''.|(My mother told me to put my mind at ease that I have her support.)}} |
# When every every dey fine with person. | # When every every dey fine with person. | ||
− | #:* {{ux|dv|You dey okay [[paddy]]? '''Notin do me'''.|( | + | #:* {{ux|dv|You dey okay [[paddy]]? '''Notin do me'''.|(Are you okay friend? I am fine.)}} |
− | #:* {{ux|dv| '''Notin do you''' collect di injection.|( | + | #:* {{ux|dv| '''Notin do you''' collect di injection.|(You can handle it. Take the injection.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to be fine, to have someone's back/ support'' | * English: ''to be fine, to have someone's back/ support'' |
Latest revision as of 04:58, 4 June 2023
Naija
Etymology
From English: nothing
Pronunciation
- nɔ́tìn
Pronoun
- When someting no dey.
Antonym
Translation
- English: nothing
Idiom
- Sey person de anoder person back dey support am for wetin e dey do.
- Guy notin do you na you go win dat election. — (Bro we've got your back, you will definitely win the election.)
- My mama tell me say make I no worry sey noting do me. — (My mother told me to put my mind at ease that I have her support.)
- When every every dey fine with person.
- You dey okay paddy? Notin do me. — (Are you okay friend? I am fine.)
- Notin do you collect di injection. — (You can handle it. Take the injection.)
Translations
- English: to be fine, to have someone's back/ support