noting

Revision as of 15:23, 10 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: nothing

Pronunciation

  • nɔ́tìn

Play Play

Pronoun

  • When someting no dey.
  • Everywhere just dry for here, noting to ginger person.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The place is dull, there is nothing to excite someone. )
  • Noting dey dis house for person to chop.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, There is no food in the house. )

Antonym

Translation

  • English: nothing

Idiom

  1. Sey person de anoder person back dey support am for wetin e dey do.
    • Guy notin do you na you go win dat election.  — (NSC_2021, Bro we've got your back, you will definitely win the election.)
    • My mama tell me say make I no worry sey noting do me.  — (NSC_2021, My mother told me to put my mind at ease that I have her support.)
  2. When every every dey fine with person.
    • You dey okay paddy? Notin do me.  — (NSC_2021, Are you okay? I am fine.)
    • Notin do you collect di injection.  — ( NSC_2021, You'll be fine so take the injection.)