Difference between revisions of "nyash"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 30: | Line 30: | ||
# Di place for person body wey shit from dey comot | # Di place for person body wey shit from dey comot | ||
#: {{ux|dv| E good make person dey clean im nyash well well after person shit | ( It is good for a person to clean their anus properly after defecating ) }} | #: {{ux|dv| E good make person dey clean im nyash well well after person shit | ( It is good for a person to clean their anus properly after defecating ) }} | ||
− | + | ||
Revision as of 13:17, 1 September 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
etymology:unknown
Pronunciation
ɲaʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
No documented examples in our corpora.
Noun
nyash
- Di ting wey dey person back wey e dey use siddon.
- Shift your nyash, I want siddon. — (Move your buttocks, I want to sit down)
Translations
- English: buttocks
- Di place for person body wey shit from dey comot
- E good make person dey clean im nyash well well after person shit — ( It is good for a person to clean their anus properly after defecating )
Derived forms
nyashing Nyashing na food? — ( Is sex food?)
Synonyms
back, ikebe
Antonyms
Translations
- English: buttocks
Verb
nyash
- Egbokhare (frequency:Inf)
- E be blackie. — (He is dark skinned.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dark skinned (usually a pet name)