nyashing

Naija

Etymology

From: Naija nyash

Pronunciation

ɲáʃìn Play Play


Noun

  • Sey person dey nack person.
  • Nyashing na food?  —  (Is sex food?)
  • No let people talk sey na nyashing your village people use take comot your sense.  — (Let it not be said that you lost your head because of sex.)


Synonyms

nyash, doke, palash, gbensh

Translations

  • English: sex