obodo oyibo

Revision as of 19:57, 14 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Igbo Obodo and Naija oyibo

Pronunciation

òbòdò ójìbó Play


Definition

  • Oyibo people country

Noun

  • yes dat na for people wey dey obodo oyibo or obodo yonder, any kind of obodo oyibo wey you dey na di number for you to take call us.  — (D_IBA_39_Easter-Preparations, Yes, that is for people abroad, or yonder, any foreign country you are in, this is the number for you to call us )

Synonym

jand, yankee

Translation

English: abroad