obodo oyibo

Revision as of 04:51, 13 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Igbo Obodo and Naija oyibo

Pronunciation

òbòdójìbó Play


Noun

  • yes dat na for people wey dey obodo oyibo or obodo yonder, any kind of obodo oyibo wey you dey na di number for you to take call us.  — (D_IBA_39_Easter-Preparations, Yes, that is for people abroad, or yonder, any foreign country you are in, this is the number for you to call us.)

Synonym

jand, yankee

Translation

English: abroad