Difference between revisions of "obtain"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
*Sey person use [[openeye]] collect someting from person/someting. | *Sey person use [[openeye]] collect someting from person/someting. | ||
:* {{ux|dv| I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem '''obtain''' me.| (NSC_2021, I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)}} | :* {{ux|dv| I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem '''obtain''' me.| (NSC_2021, I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go '''obtain''' you. |(NSC_2021, Firstly, observe your environment. | + | :* {{ux|dv| First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go '''obtain''' you. |(NSC_2021, Firstly, observe your environment. If you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 09:27, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: obtain
Pronunciation
- ɔ̀btên
Verb
- Sey person use openeye collect someting from person/someting.
- I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me. — (NSC_2021, I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)
- First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go obtain you. — (NSC_2021, Firstly, observe your environment. If you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: extort