Difference between revisions of "obtain"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== ===Etymology=== Borrowed from English guy ===Pronunciation=== * ɔbte <sm2>Pcm-ng-guy.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-guy.m.ogg</sm2> ===Frequen...")
 
 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English guy
+
From: obtain
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɔbte
+
* ɔ̀btên
<sm2>Pcm-ng-guy.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-obtain.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-guy.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-.obtain.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 110
 
* Frequency rank in NSC treebank: 130
 
* Frequency in raw corpus: 621
 
* Frequency rank in raw corpus: 550
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
===Noun===
 
'''guy''' (if e pass one, e go be [[guys]]
 
# guy: Man
 
#: {{ux|dv| Who be dat guy wey I see una dey talk? | ( Who is the man I saw you talking to) }}
 
#:{{ ux|dv| wetin do dat guy wey bin dey run viewing centre for dat street | (what happened to that fellow who was managing the viewing centre )}}
 
# guy: Person friend
 
#: {{ux|dv| Shola na my guy | ( Shola is my friend)}}
 
#: {{ux|dv| Baba, no be your guy dey call you so? | ( Bro, isn't that your friend calling you?)}}
 
# guy: name wey be like title wey de dey use dey call man ( na people wey be like de dey di same age, or de no use anyting pass diersef, na dem dey use am)
 
#: {ux|dv| guy, shey you go like take one bottle? | ( guy, you'll like to take a bottle, right? ) }}
 
 
====Derived Forms====
 
# [[guyman]] : person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.
 
#: {{ux|dv| Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? | ( Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?) }}
 
#: {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be guy man, to God! | ( So, you understood what happened, you are street smart, I swear! ) }}
 
 
====Synonyms====
 
man 0.60 4389, omo 0.59 129, mehn, baba
 
====Antonyms====
 
* boy 0.71 838, babe 0.61 156,
 
====Translations====
 
* English: guy
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
'''guy''' :
+
*Sey person use [[ogboju]] collect someting from person/someting.
# guy : sey dem cheat peson
+
:* {{ux|dv| I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem '''obtain''' me.| (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)}}
#: {{ux|dv| Omo, you see that watch wey chidi buy? Omo, de guy am | ( Bro, you see that wristwatch Chidi bought? Bro, He was cheated ) }}
+
:* {{ux|dv| First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go '''obtain''' you. |(Firstly, observe your environment. If you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)}}  
 
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
cheat, [[obtain]],
+
[[cheat]], [[chance]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* boy 0.71 838, babe 0.61 156,  
+
[[give]], [[fashee]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: guy
+
* English: ''extort''

Latest revision as of 06:44, 7 March 2024

Naija

Etymology

From: obtain

Pronunciation

  • ɔ̀btên

Play


Verb

  • Sey person use ogboju collect someting from person/someting.
  • I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me.  —  (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)
  • First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go obtain you.  — (Firstly, observe your environment. If you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)

Synonyms

cheat, chance

Antonyms

give, fashee

Translations

  • English: extort