Difference between revisions of "obtain"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-.obtain.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-.obtain.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * {{ux|dv| I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me | (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)}} | + | *Sey person use [[ogboju]] collect someting from person/someting. |
− | + | :* {{ux|dv| I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem '''obtain''' me.| (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)}} | |
+ | :* {{ux|dv| First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go '''obtain''' you. |(Firstly, observe your environment. If you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 06:44, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: obtain
Pronunciation
- ɔ̀btên
Verb
- Sey person use ogboju collect someting from person/someting.
- I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me. — (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)
- First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go obtain you. — (Firstly, observe your environment. If you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: extort