Difference between revisions of "obtain"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-.obtain.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-.obtain.m.ogg</sm2>  
  
===Definition===
 
Sey person use [[openeye]] collect someting from person/someting.
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* {{ux|dv| I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me | (I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)}}
+
*Sey person use [[openeye]] collect someting from person/someting.
 
+
:* {{ux|dv| I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem '''obtain''' me | (NSC_2021, I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)}}
 +
:* {{ux|dv| First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go '''obtain''' you. |(NSC_2021, Firstly, observe your enviroment. I you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 20:06, 14 August 2021

Naija

Etymology

From: obtain

Pronunciation

  • ɔ̀btên

Play


Verb

  • Sey person use openeye collect someting from person/someting.
  • I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me  —  (NSC_2021, I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)
  • First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go obtain you.  — (NSC_2021, Firstly, observe your enviroment. I you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)

Synonyms

cheat, chance

Antonyms

give, fashee

Translations

  • English: extort