obtain
Naija
Etymology
From: obtain
Pronunciation
- ɔ̀btên
Verb
- Sey person use openeye collect someting from person/someting.
- I just dey waka my own jeje, na im dose boys dem obtain me — (NSC_2021, I was walking, minding my business, then those boys extorted from me.)
- First look di area wey you dey, if you carry dey wear all dis your fine fine watch, de go obtain you. — (NSC_2021, Firstly, observe your enviroment. I you always wear these fine wristwatches, they'll extort from you.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: extort