Difference between revisions of "odechi"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * [[charm]] or juju wey no dey let bullet enter person body. |
− | :* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''Odechi''' dey.|(Egbokhare_2020 | + | :* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''Odechi''' dey.|(Egbokhare_2020, I am impenetrable due to the charm im wearing.)}} |
− | :* {{ux|dv|E no matter | + | :* {{ux|dv|E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me '''Odechi''' .|(NSC_2021, Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)}} |
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 14:10, 3 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo o di e shi (It does not leak)
Pronunciation
- ɔ̀dêʃí
Noun
- charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
- Nothing dey happen. Odechi dey. — (Egbokhare_2020, I am impenetrable due to the charm im wearing.)
- E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me Odechi . — (NSC_2021, Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)
Adjective
- Person wey don become hard so tey nating dey pain am.
- Wetin my eyes don see for dis life don turn me to Odechi . — (NSC_Legbeti_2021. My experience in life has made me unfeeling about many things.)
- Love medicine no go fit work, I be correct Odechi! . — (NSC_Legbeti_2021. Love charm will not work on me, I am immune.)
Synonyms
Translations
- English: Impenetrable Charms, immunity