Difference between revisions of "odechi"

Line 17: Line 17:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Person wey don become hard so tey nating dey pain am.
+
* Person wey be sey e no [[send]] anybody or anyting.
:* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''Odechi''' .|(NSC_Legbeti_2021. My experience in life has made me unfeeling about many things.)}}
+
:* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''Odechi''' .|(NSC_Legbeti_2021, My experience in life has made me unfeeling about many things.)}}
:* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''Odechi!''' .|(NSC_Legbeti_2021. Love charm will not work on me, I am immune.)}}
+
:* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''Odechi!''' .|(NSC_Legbeti_2021, Love charm will not work on me, I am immune.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[juju]]
 
* [[juju]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity''
 
* English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity''

Revision as of 14:12, 3 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo o di e shi (It does not leak)

Pronunciation

  • ɔ̀dêʃí

Play

Noun

  • charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
  • Nothing dey happen. Odechi dey.  — (Egbokhare_2020, I am impenetrable due to the charm im wearing.)
  • E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me Odechi .  — (NSC_2021, Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)

Adjective

  • Person wey be sey e no send anybody or anyting.
  • Wetin my eyes don see for dis life don turn me to Odechi .  — (NSC_Legbeti_2021, My experience in life has made me unfeeling about many things.)
  • Love medicine no go fit work, I be correct Odechi! .  — (NSC_Legbeti_2021, Love charm will not work on me, I am immune.)

Synonyms

Translations

  • English: Impenetrable Charms, immunity