Difference between revisions of "odechi"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[odieshi]], [[odieshi]]
+
* [[odieshi]], [[odeshi]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 15:54, 16 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo o di e shi (It does not leak)

Pronunciation

  • ɔ̀dêʃí

Play

Noun

  • Na charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
  • Nothing dey happen. Odechi dey.  — (Egbokhare_2020. I am impenetrable due to the charm im wearing.)
  • E no matter de kain bullet dem shoot me, Baba don give me Odechi .  — (NSC_2021. Regardless of the kind of bullet shot at me, I have been fortified by Baba.)

Adjective

  • Person wey don become hard so tey nating dey pain am.
  • Wetin my eyes don see for dis life don turn me to Odechi .  — (NSC_Legbeti_2021. My experience in life has made me unfeeling about many things.)
  • Love medicine no go fit work, I be correct Odechi! .  — (NSC_Legbeti_2021. Love charm will not work on me, I am immune.)

Synonyms

Translations

  • English: Impenetrable Charms, immunity