Difference between revisions of "odeshi"

m (EmekaFelixO moved page odieshi to odeshi)
 
(10 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[odechi]]
+
* [[odieshi]], [[odechi]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ɔ̀dêʃí
 
* ɔ̀dêʃí
<sm2>Pcm-ng-odechi.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-odeshi.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-odechi.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-odeshi.m.ogg</sm2>
  
====Usage====
+
===Noun===
Go look [[odeshi]]
+
* [[charm]] or juju wey no dey let bullet enter person body.
 +
:* {{ux|dv|Nothing dey happen. '''odeshi''' dey.|(Everything is fine I’m fortified with a charm.)}}
 +
:* {{ux|dv|E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me '''odeshi''' .|(It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)}}
 +
 
 +
===Adjective===
 +
* Person wey be sey e no [[send]] anybody or anyting.
 +
:* {{ux|dv| Wetin my eyes don see for dis life don turn me to '''odeshi'''.|( My experience in life has made me unfeeling about many things.)}}
 +
:* {{ux|dv|Love medicine no go fit work, I be correct '''odeshi!'''.|(Love charm will not work on me, I am immune.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[juju]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''Impenetrable Charms'', ''immunity''

Latest revision as of 07:12, 7 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo o di e shi (It does not leak)

Pronunciation

  • ɔ̀dêʃí


Noun

  • charm or juju wey no dey let bullet enter person body.
  • Nothing dey happen. odeshi dey.  — (Everything is fine I’m fortified with a charm.)
  • E no matter di kind bullet dem shoot me, Baba don give me odeshi .  — (It doesn’t matter the bullet shot at me, the priest has fortified me.)

Adjective

  • Person wey be sey e no send anybody or anyting.
  • Wetin my eyes don see for dis life don turn me to odeshi.  — ( My experience in life has made me unfeeling about many things.)
  • Love medicine no go fit work, I be correct odeshi!.  — (Love charm will not work on me, I am immune.)

Synonyms

Translations

  • English: Impenetrable Charms, immunity